Flavour ft Phyno – Chop Life (Mp3, Lyrics, Video)

Download Chop Life Mp3 by Flavour ft Phyno

Download Mp3

My Money

Video: Chop Life by Flavour ft Phyno

Chop Life Lyrics by Flavour ft Phyno

Chop life o
Celebrate life
Nwubam life
Thank God we dey alive o

It is a beautiful day to remember
We are making progress together
(Look at we na hehehe)
My guy it is a beautiful day to remember
We are not here forever

Celebrate me now that I am living
Not when I die you go throw party
This life is for the living
Everyday na jolly jolly
Onye di ndu gba first
Ezege nwuba mmayan
(?)

Chop life o
Celebrate life
Nwubam life
Thank God we dey alive o

Ka anyi (?)
See men kuba
We no rush, we take am gentle
Anyi na burn money ka burn candle
(?) you can see from my angle
Ezege no dey panic
Kama (?) mu ye matches
Link up with Ijele
Men e mebe magic
Tinwe Larry Gaaga maka balling is a habit
A wu so life
Life na ga, no be traffic
Onye biri be ya biri
Make you no bother me
Anything wey go stress me, make e dey under me
I dey pray, I dey fast
Blessings all over me
Nde (?)
Now them wan follow me
Make I tell you as e dey go
My life a da gbacha
O na wu ka o bu coal
Ti isi na pitch, gba shot is a goal
(?)

Chop life o
Celebrate life
Nwubam life
Thank God we dey alive o

Come on
Take a good look at me men
I’m alive
(?) life beer
Come on men
Look at me
I drink life beer men
That’s why I keep-alive
You know

Oyolima
Celebrate me now that I am living
Not when I die you go throw party
This life is for the living
Everyday na jolly jolly
Onye di ndu gba first
Ezege nwuba mmayan
(?)

Chop life o
Celebrate life
Nwubam life
Thank God we dey alive o

Leave a Comment