P-Square – Jaiye (Ihe Geme) (Mp3 Download, Lyrics)

Download Jaiye (Ihe Geme) Mp3 by P-Square

Download Mp3

My Money

Video: Jaiye (Ihe Geme) by P-Square

Jaiye (Ihe Geme) Lyrics by P-Square

P-SQUARE! … Ok…Yeah iyahhh!
Na tin dey… Craze!

Jaiye ori mi
Jaiye Jaiye ori mi
Jaiye ori mi (Yeah iyahhh!)
Jaiye Jaiye ori mi
Ihe geme … Ihe geme eeh
Ihe geme … Ihe geme eeh
Ima nihe geme … Ihe geme eeh
Ihe geme!

So put your hands up in da air… (Jaiye lo)
Make we Jaiye (Jaiye lo)
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme… Ihe geme
Put your hands up in da air… (Jaiye lo)
Make we Jaiye (Jaiye lo)
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme …ihe geme me me me

Jaiye ori mi
Jaiye Jaiye ori mi
Jaiye ori mi
Jaiye Jaiye ori mi

  Phyno - Financial Woman ft P-Square

Eehh!
Je kan sa ma soro
Je kan sa ma soro eeeh!
Sebi na dem get their mouth
Wetin dem like make dem talk
I go dey live my life
I go dey live my life
If you try me
You go chop breakfast
You go chop breakfast… ge geh!
Oh ooooh

Oya put your hands up high
I know you dey feel dat vibe
Cos I know get your time
Say na money dey my mind
Yea
If you no make am oh
Wetin you gain?
Brother wetin you gain!

So put your hands up in da air… (Jaiye lo)
Make we Jaiye (Jaiye lo)
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme… Ihe geme
Put your hands up in da air… (Jaiye lo)
Make we Jaiye (Jaiye lo)
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme …ihe geme me me me

Jaiye ori mi (yeah ee)
Jaiye Jaiye ori mi
Jaiye ori mi (ok)
Jaiye Jaiye ori mi

  Phyno - Financial Woman ft P-Square

Omo, na enjoyment
We want shake body
Tell dem e still dey body
P-Square go make you soji
Even though we too get money oooh!
I go dey live my life
I go dey live my life
If you try me-
You go chop breakfast
You go chop breakfast… geh geh!
Oh ooooh

Oya put your hands up high
I know you dey feel that vibe
Cos I know get your time
Say na money dey my mind
Yea-
If you no make am oh
Wetin you gain?
Brother, wetin you gain!

So put your hands up in da air… (Jaiye lo)
Make we Jaiye (Jaiye lo)
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme… Ihe geme
Put your hands up in da air
Make we Jaiye
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme …Ihe geme, iye geme eeh
Ihe geme… Ihe geme eeh!
Ihe geme… Ihe geme eeh!
Ima Ihe geme… Ihe geme eeh!
Ihe geme… Ihe geme eeeh!

Leave a Comment