Peruzzi – Hypertension (Mp3 Download, Lyrics)

Download Hypertension Mp3 by Peruzzi

Download Mp3

My Money

Video: Hypertension by Peruzzi

Hypertension Lyrics by Peruzzi

[Intro]
Ikebe wey you carry for section e don cause hypertension

[Verse 1]
I see the signboard (Signboard)
Wey say warning (Warning)
‘Cause your body dangerous
But me I no dey hear word (Hear word)
I dey here till morning (Morning)
And that’s on period (Period)

[Pre-Chorus]
If na style, you get style
If na moves, you get moves, for days
Sotey Sotey Sotey
Other boys dem hoping, boya
You get something for them (Nothing, nothing for them)

[Chorus]
How
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension
Oh ye yе ye ye ye yе
Ikepe wey you carry for section e don cause hypertension
Oh ye ye ye ye ye ye
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension
Ikebe wey you carry for section e don cause hypertension

  Peruzzi - Color ft SETUP

[Post-Chorus]
(Mami what you working with)
(Oh baby show me working)
(Show me working, show me working)

[Verse 2]
See person figure (See Person figure)
Man dem wan figure your body (Figure your body)
Omo make I take better picture
My people gast see this your body (This your body)

[Pre-Chorus]
If na style, you get style
If na moves, you get moves, for days
Sotey Sotey Sotey
Other boys dem hoping, boya
You get something for them (Nothing, nothing for them)

[Chorus]
How
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension
Oh ye ye ye ye ye ye
Ikepe wey you carry for section e don cause hypertension
Oh ye ye ye ye ye ye
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension
Ikebe wey you carry for section e don cause hypertension

Leave a Comment