GBABE – Abimbola Olaofe (Mp3, Lyrics)

Download GBABE Mp3 by Abimbola Olaofe

Download Mp3

My Money

Emerging Nigerian Gospel music artiste, Abimbola Olaofe releases music video for her hit single “Gbabe”.

Abimbola is an Afro Pop Gospel artiste, Soulful singer and Songwriter based in the UK.

Video : GBABE by Abimbola Olaofe

GBABE Lyrics by Abimbola Olaofe

[CHORUS]
Lead: Şe you no know
Response: Şe you no know
Lead:  Şe you no know
Response: Şe you no know
Lead: You no sabi
Response: You no sabi
Lead: Ş’o ti ri gbo
Response: Ş’o ti ri gbo
Lead: Ş’o ti ri mo
Response: S’o ti ri mo pe Jesu ni baba na him be oga,
Gbabe eh eh eh
Gbabe eh eh eh

[Verse 1]
He be my father
He be my maker
He be my master
Na him dey provide all my needs
He be my father
He be my maker
He be my master
Na him dey provide all my needs

  Mololuwa - Abimbola Olaofe (Video)

If you no know, you must know
Make I tell you make you know
Everybody mujojo o Olupese mi o
If you no know, you must know
Make I tell you make you know
Everybody mujojo
Şe you no know
Şe you no know ooo

[CHORUS]
Lead:  Şe you no know
Response: Şe you no know
Lead: You no sabi
Response: You no sabi
Lead: Ş’o ti ri gbo
Response: Ş’o ti ri gbo
Lead: Ş’o ti ri mo
Response: S’o ti ri mo pe Jesu ni baba na him be oga,
Gbabe eh eh eh
Gbabe eh eh eh

[Verse 2]
Oya Oya Oya Oya
Get up and dance
Get up and dance
Let’s give God thanks oooo
Oya Oya Oya Oya
Get up and dance
Baba şeun t’eni kan o le şe ęjo
If you no know, you must know
Make I tell you make you know
Everybody mujojo Olupese mi o
If you no know, you must know
Make I tell you make you know
Everybody mujojo
Baba nothing do you o

  Mololuwa - Abimbola Olaofe (Video)

[CHORUS]
Lead:  Şe you no know
Response: Şe you no know
Lead: You no sabi
Response: You no sabi
Lead: Ş’o ti ri gbo
Response: Ş’o ti ri gbo
Lead: Ş’o ti ri mo
Response: S’o ti ri mo pe Jesu ni baba na him be oga,
Gbabe eh eh eh
Gbabe eh eh eh

If you no know, you must know
Make I tell you make you know
Everybody mujojo o Olupese mi o
If you no know, you must know
Make I tell you make you know
Everybody mujojo
Baba nothing do you ooo

[CHORUS]
Lead:  Şe you no know
Response: Şe you no know
Lead: You no sabi
Response: You no sabi
Lead: Ş’o ti ri gbo
Response: Ş’o ti ri gbo
Lead: Ş’o ti ri mo
Response: S’o ti ri mo pe Jesu ni baba na him be oga,
Gbabe eh eh eh
Gbabe eh eh eh

SONG CREDIT
Written by: Written by Abimbola Olaofe
Music/Song: Produced by @iamwoleoni
Video Directed By @hermillio
Dressed by AvantGarde Signaturé @ladyaustaa
Makeup By @pymakeover

  Mololuwa - Abimbola Olaofe (Video)

CONNECT WITH ABIMBOLA OLAOFE
Twitter; @AbimbolaOlaofe
Instagram; iamabimbolaOlaofe
Facebook; Abimbola Olaofe Music
YouTube; Abimbola Olaofe

Leave a Comment