Moses Bliss – Nothing (Mp3 Download, Lyrics)

Moses Bliss – Nothing (Mp3 Download, Lyrics)

Quick Navigation

Download Nothing Mp3 by Moses Bliss

Download Mp3

My Money

Video: Nothing by Moses Bliss

Nothing Lyrics by Moses Bliss

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit change oo
E no matter wetin dem be tell you
(I’m here to tell you)
Nothing wey God no fit do

No man wey God no fit bless
No man wey God no fit help oo
E no matter wetin you dey go through
(I have come to tell you)
No man wey God no fit bless

No man wey God no fit lift (Ah)
No man wey God no fit lift
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
No man wey God no fit lift

  Frank Edwards - Say Good Bye

No door wey God no fit open
No door wey God no fit open
E no matter
Wetin you dey
Go through
(I’m here to tell you)
No door wey God no fit open

No man wey God no fit heal
No man wey God no fit touch oo
I’ve never seen the righteous forsaken
Never seen the sea begging bread
I’m here to tell you
No man wey God no fit heal

Nothing wey God no fit do
Eh eh eh eh
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
I’m here to tell you
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

Leave a Comment

Jesusful.com is a Christian website to download Latest Nigerian Gospel Music 2023 and old Christian Songs, American Gospel Songs, Ghanaian Gospel Music, Carols Christmas Songs Download Mp3 Music and other Foreign Praise And Worship Songs Mp3. Sharing Love and inspiring stories to read. Naija :) best

All Music and Lyrics uploaded of Jesusful are product of their respective owners. No copyright infringement intended. Please Click Here for any Copyright Infringement. Jesusful