Peruzzi – Juba (Bow)

Peruzzi – Juba (Bow)

Enjoy this amazing song titled Juba (Bow) by Peruzzi, with a an interesting lyrics.

Nigerian music artiste and DMW finest, Peruzzi released a new song titled “Juba (Bow)”, the 1st track of his 2021 newly dropped Album “Rum & Boogie” containing 20 Track lists.

Peruzzi – Juba (Bow) Mp3 Download

Download and Listen to Juba (Bow) below.

DOWNLOAD MP3

My Money

Peruzzi – Juba (Bow) Lyrics

[Intro]
Respect to the maximum
Let us enter his gate with thanksgiving
And his pot with praise
For the Lord is good
And his mercies endures forever
Oh, oh ohh

[Chorus]
Ji ji mo ji ji o
Mo kira fun, mo kira fun, baba o
Mi le ti, mi le ti ti ti, yeh
Mo juba fun, mo juba fun, baba o

[Verse 1]
You save me the drama (drama)
Mandem yarn many things, many things (dem yarn many things)
Nah you get the power (power)
You fight everything, you fight everything (you fight everything)
But if e no be God
Wey dey run my race
I for no fit talk
Dem for no look my face
If e no be God
Wеy dey run my race
I for no fit talk
Dem for no look my facе
Ji ji mo ji ji o

  Sinach - Who Is Like Unto Thee

[Chorus]
Mo kira fun, mo kira fun, baba o (baba)
Mi le ti ti ti ti ti, yea yea
Mo juba fun, mo juba fun, baba o
Ji ji mo ji ji o
Mo kira fun, mo kira fun, baba o
Mi le ti, mi le ti, mi le ti ti ti, yeh
Mo juba fun, mo juba fun, baba o

[Verse 2]
Dem don do wetin dem wan do
Me I let dem say wetin dem wan say
Buh-buh-but, I never fight omo dem don lose (lose)
Shey dem don play wetin dem wan play?
But if e no be God
Wey dey run my race
I for no fit talk
Dem for no look my face
If e no be God
Wey dey run my race
I for no fit talk
Dem for no look my face

[Chorus]
Ji ji mo ji ji o
Mo kira fun, mo kira fun, baba o (baba)
Mi le ti ti ti ti ti, yea yea
Mo juba fun, mo juba fun, baba o
Ji ji mo ji ji o
Mo kira fun, mo kira fun, Baba o
Mi le ti, mi le ti, mi le ti ti ti, yeh
Mo juba fun, mo juba fun, baba o

  Elevation Worship - The Blessing Ft. Kari Jobe & Cody Carnes

[Outro]
Mo juba, mo juba, fun baba
Mo juba, mo juba, fun baba o

Leave a Comment