Preye Odede – Eyene Nyor (Marvelous) (Mp3, Video and Lyrics)

Download Eyene Nyor Mp3 by Preye Odede

Download Mp3

My Money

Video : Eyene Nyor (Marvelous) by Preye Odede

Nigerian Gospel Minister Preye Oyede, releases new song with a Lyrics Video titled Eyene Nyor, produced by Script Music.

Eyene Nyor is a song in Efik which means Marvelous. It is a melodious praise God to glorify in awesomeness, beauty and magnificence.

The Oshimiri Atata crooner release this song to exalt the name of the Lord for a new year, after the release of Done Me Well, where He featured Tim Godfrey.

Eyene Nyor (Marvelous) Lyrics by Preye Odede

[Verse 1]
Father Lord I thank You
For the things You don do
Wetin Man no fit Do
You don Do Scatter Ooo

Yo, yo, yo
You open plenty doors
Load Blessings and say
Make I Choose, ooo
E dey do me like film oh

  Tim Godfrey - Yeshua ft. Progress (Mp3 Download, Lyrics)

Na wetin wen I get yo
Wey no bi You give Me
Yo, yo, yo
Make You take the Glory

[Chorus]
Kpukpru S’Abasi Anamde Ku’wem Mi
(Everything that God has done in my is)
Emenyene Nyo (Marvelous)
Kpukpru S’abasi Anamde Ku’wem Mi
(Everything that God has done in my is)
Emenyene Nyo (Marvelous)

Kpukpru S’Abasi Anamde Ku’wem Mi
(Everything that God has done in my is)
Emenyene Nyo (Marvelous)
Kpukpru S’abasi Anamde Ku’wem Mi
(Everything that God has done in my is)
Emenyene Nyo (Marvelous)

[Verse 2]
Na You wey dey pay me salary
I remember before, before
Garri sef hard to see
But I no know what to say, today
Your Blessings dey Rush us Oh

Anything I touch, You dey bless
When I fall, You carry Me
You dey always show Yourself ooo
Wetin I fit give You
For all the things You’ve done

You no be like Man wey dey Fail
When You talk, You dey Do
Na only You bi God ooo
Yoyoyoyoyoyo
Emenyene Nyo (Marvelous)

  We Dey Hail You - Tim Godfrey Ft. Xtreme (Mp3 and Lyrics)

[Chorus]
Kpukpru S’Abasi Anamde Ku’wem Mi
(Everything that God has done in my is)
Emenyene Nyo (Marvelous)
Kpukpru S’abasi Anamde Ku’wem Mi
(Everything that God has done in my is)
Emenyene Nyo (Marvelous)

Kpukpru S’Abasi Anamde Ku’wem Mi
(Everything that God has done in my is)
Emenyene Nyo (Marvelous)
Kpukpru S’abasi Anamde Ku’wem Mi
(Everything that God has done in my is)
Emenyene Nyo (Marvelous)

(Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh

Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh)
Thank God oh,
Than’k You Lord
Thank You Lord
You no be Man Ooh

[Outro]
Yoyoyoyoyoyo
Yoyoyoyoyoyo
Yoyoyoyoyoyo

Thank God oh, Thank You Lord

Thank You Lord
Thank You Lord, You No Be Man oh

Yo
Yoyoyoyo
Yo
Yoyoyoyoyoyo
Emenyene Nyo (Marvelous)

Yoyoyoyoyoyo
Emenyene Nyo (Marvelous)

Leave a Comment